Iniubong Umoren Burial: See wetin happun for Oruk Anam local goment area, Akwa Ibom state
BBC Pidgin dey live for Nung Ita village in Oruk Anam local goment area of Akwa Ibom state for di burial service of Iniubong Umoren, di job seeker wey dem kill for Uyo few weeks ago.
Posted by BBC News Pidgin on Friday, 14 May 2021